
Donald Trump give order to reopen popular Alcatraz prison
Donald Trump don tok say e dey give order make im goment reopen and expand Alcatraz, di popular old prison wey dey for one island near Golden Gate Bridge for San Francisco. For im message wey im drop for im Truth Social page on Sunday, President Trump tok …